Tuesday, May 28, 2013
OUR MANY SUB-CONSCIOUS LIES
Even pastors' wives tell 'em
When u greet a new born baby- the mother says "o nni ma" meaning the baby is responding wit a yes ma/sir.
Go greet a family and the wife enters the kitchen to prepare food for you. Everytime she comes out, she says "oku di e" meaning e remain small for the food to done. Your soon no dey finish? Abi na stone u dey cook?
Go visit a family friend and they ask about ur own family members one by one and u reply "they send their greetings" people wey no even know say u dey go there. Some of ur peps self u neva see for like one month. Na by force to reply greetings. Abi "dem dey" neva reach you?
Have u ever wondered how all our dadies used to be first in their class wen they were in high school. Even my daddy and all his friends from the same class. They all come first in the same class. We children discovered this @ a family friendz reunion! Haba! Ao manage?
When a woman born boy, dem go say the husband don win. Na competition?
When u wan discharge a dulling person u always say I "dey come" instead of "I dey go" but why?
To be cont'd
U free to add your own o!
BY BISAYO AKIN-OMOGORIOLA FAGBEMI.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment